50 yahoo boys slang that sound as motivational speech

0
2115
Top Yahoo Boys Quotes, Yahoo, yahoo boys, nigeria, motivational speech, quotes, success, slang, yahoo boys format, Nigeria yahoo boys

    Top Yahoo Boys Quotes

Here are 50 Yahoo Boys quotes that sound as motivational speech
  1. They wanted to drown me but they didn’t know that I was a Garri
  2. Person wey trek today, by tomorrow,  fit buy Lexus 470
  3. School taught us ABC, street taught us BTC
  4. Born with +234 but surviving with +1 (Born in Nigeria and now using USA code)
  5. Better days ahead
  6. I trade my sleep for slips
  7. God bless my ten fingers
  8. Rain we beat us today, go wash out Benz tommorow
  9. Anybody fit be golden boy
  10. Code yourself because some niggas get money pass your client
  11. Battery wey full, go still low and battery wey low  go still full. Our prayer be say, make our charger no spoil
  12. Every hustler get pay day
  13. Hustle ooo, make dem no carry your babe pass you for tinted glass
  14. Person wey dey find money no dey off data
  15. Respect who get, fear who never collect
  16. This life na set up
  17. God no go shame us
  18. Hustle hard so Person wey you want shock no go shock you first
  19. Who eat eba for night, no mean say e no get pizza for fridge
  20. If Aza die, Azaman go die follow am
  21. Say our gas finish, no mean say we go gas out
  22. Na who charge my power bank when I dey sleep, go follow me go bank go cash out slip
  23. If you die, your girlfriend get choice but your mama no get another pikin. So, we are hustling to make mama proud
  24. The towel wey wipe nyash today go fit wipe face tommorow
  25. Pikin wey mama dey sell charcoal don dey wear white without stain. I am nothing without God
  26. Person wey no show you road, no suppose know your location
  27. Table no dey turn again, na who get sense go change chair
  28. Your indomie quick done today no mean say my beans no go done tomorrow
  29. They ask us for BVN but we dey give them VPN
  30. Na we dey roll dice but na God dey give double six
  31. Na who cut maize for me I go amaze
  32. Na box wey dey press na God dey add R2
  33. Na who cut corn for me na who I go consider
  34. Grinding hard to make mama proud
  35. We left home to feed home
  36. I fit come late but if I come, you go notice me
  37. Na who give us update na him we go gather when day bright
  38. Laslas, school na scam
  39. Person weybdey drink Garri 11:59, fit buy Benz 12:00
  40. My Generator wey sound like Simi today, go still sound like Terry G tommorow,  all na time.
  41. Na who give up, fuck up
  42. Who first buy car  na him buy old model
  43. I know get today, no mean say I no go get tommorow

 

Read more about Yahoo Boys

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.